Sunday , 22 September 2024
Home African News Focus Lyrics by Kemuel
African News

Focus Lyrics by Kemuel

Focus Lyrics by Kemuel

Kemuel Lyrics

With infectious melody and catchy lyrics, Focus by Kemuel is bound to uplift your spirits and make you move to the rhythm.

Cover art for Focus by Kemuel
Focus Cover Art

Kemuel – Focus Lyrics

Cross on my chest
Me no fear any mortal human
Wey breathe and bleed like me
Come from a place called PH City
But you no go know till you come try me
I understand say many people no like me
But wetin concern me
Life show me pepper, I grind am use see front
Make nobody dey come whine me (Oh oh)

If I give up, I don fuck up
Success no get shortcut
I no fit lose focus oh no
If I give up, I don fuck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no

Ahhh
Uhn uhn

Come any day any weather (Me I stand fit)
Whether na check or checkers (Me I stand fit)
Me I dey fight like Jedi (Jedi)
For the things I desire (desire oh)
Whether I drink cold water (cold water oh)
Whether I drink hot water (hot water oh)
Me I no go fit tire (tire oh)

Tire to chase my wire (wire oh)
If I give up I done fuck up
Success no get short cut
I no fit lose focus oh no
If I give up I don fuck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no (No fit lose focus no)

If I give up I done fuck up
Success no get short cut
I no fit lose focus oh no
If I give up I don fuck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no

Find other latest song lyrics here

Get Fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook

The post Focus Lyrics by Kemuel appeared first on NotjustOk.

Leave a comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

APGA will sweep Anambra LG election – Gov Soludo boasts

Read full article APGA will sweep Anambra LG election – Gov Soludo...

BREAKING: Daniel Dubois Defeats Anthony Joshua (VIDEO)

Daniel Dubois has defeated Anthony Joshua.   NewsOnline Nigeria reports that Daniel...

Jhonni Blaze Responds After Friend Leaks Texts Calling Big Boogie ‘Smells Like Death

Jhonni Blaze isn’t playing games with a former pal who revealed her...

‘Today’s Election Is An Organized Fraud’ – PDP Speaks On Imo LGA Poll

The Peoples Democratic Party (PDP) in Imo State has rubbished the conduct...